Still Blue : A Freewrite

avatar

freewrite.png
If I pay that one make I hear 🤣😂😂😂I will pay that high and someone will still be at am blue black.I dey win steady oh.

But not for winning though. If for business later. Who you dey fight? Random or padi padi? How are you winning random people kwanuYou will understand if u know what happened during the era of Axis infinityThey already said it's not about the botNa before I no Sabi play game. But now I be bloody fighter.Come make we fight make I beat u blue and blackU wan use that big guy beat am.

Have u heard their new collabo?If I just see am for radom I go just give upMake I go fight one and win. I dey come 😂😂I dey beat m oh. Sometimes thoughDem don beat u make u no comot 2 percent from opponent?Unless d person never upgrade am



0
0
0.000
0 comments