Missed Games : A Freewrite

freewrite.png

Make we check something player play six seasons of professional football with this record of game misses and he's not injury prone lol.. Una funny here sha How club go enter market carry injury prone player for that kind amount.... Nawaoo okay.. he's not injury prone. he's fit and fiddle Check am ur sef na...e de there for u to see I no dey see am well Na why I say make una write am out Make una no worry U know why I no wan too drag this issue with u?
The one he missed much days was ligament tendo which he had a surgery on, definitely that doesn't mean he is injury prone
Inside wetin u bring, he was also diagnosed with COVID.
The rest na normal days players dey missed if no be injury wey get surgery but u termed it as being injury prone

Okay, I dey come Chelsea dey buy since, he no go check nor Bring their injury issue

Arsenal buy, e dey shout injury prone he no even miss any game for COVID.. but no wahala, no need to drag I know where this matter dey go... If the guy come get injury for season, e go say sha him talk m U see ur life?

He missed games you get serious problems oo... where is the games when he was only out for days.. hanhan No dey crop am oga Na full screenshot I gave u U realize that missing games for italy is also in these numbers you put up?? sorry, I was looking at nkunku records.. I thought it was on calafiori.. was an honest mistake Abi no be same transfer market? U funny sha, and u get confidence dey talk lol.. I'm not like you, when I'm wrong, I come out clean and confidently.. get that.. Person do ligament surgery



0
0
0.000
0 comments