Depriving : A Freewrite
In fact, I fit even talk say Arabs reacts more than we blacks And also check the context at which all these stuffs happens And if we do, why do u think e dey like that? From all what I've seen from the past yes know wetin Arabs dey suffer from racial abuse?
Arabs, and Persians It's well sha
Me if u insult me reach my village he no concern me..na when u deprive me of some right cos of my colour or tribe na that one de enter body Wait, u think say na just the insult? Make we gather them fight hand to hand without weapons, so that we go reach them small lesson Na the insult dey bring about the depriving Normal na
Weytin ur insult wan do me No wahala
I go do that research You see how members of this group are trying to paint a picture of “every r treats racial abuse same way”.
When we both know blacks plays the victim all the time.
Punish Zouma for kicking a cat Racism
Plaster Saka’s picture as the f of defeat Racism
Vinicius provoke fans. Fans calls him a monkey Racism.
All these might actually be racial discrimination; but any other in this scenarios won’t be called Racism. Na where the issue dey be this
It comes with a clause Abeg make una sha contribute money give me
Make I reach that side see how the racism be true true Na that depriving of things suppose de trigger us blacks not insulting my village or where I come from If u like call me colour riot Na lie
Others in this shoes are also racism bro