complicated : A Freewrite

freewrite.png
I'm simply asking a casual question. You turn am to research study AFCON sweet pass all the Continental football wey them play this period Copa America na him be last But u see that Copa America ehn Make I no even talk about it, Like today's final you weren't active Oh, na how u dey take know say I dey watch ball? Beginning of Euros, u see me talk? Nevertheless, it is the worst cos I dey watch their review Based on the annoying review Wahala

When the percentage is like to .
Me sef kukuma get bad mouth, the only racism wey fit enter me na restricting me as a black man from some privileges white country because of my color..but u see insult..he no fit ever pain me At least these guys are not blacks Reals... E get the kind person wey I be.

I did rather earn little in Nigeria and be at pe than go there de receive all kinds of harassment in the name of greener pastures.

I'm not implying I won't go, but I did be sure I won't be chanting "racism" when I get there. We have to take it seriously cos wetin go follow am no dey nice at all Me wey like banter on norms This thing still remain say na human nature I be wan even bring these guys

At least they ain't black like us Those werey de confuse me There color dey complicated Every r dey react to something Cos me I cos u and u fit end up crying

I call these Scottish guys "hey white man"

They also pick offence cos it sounded to insult to them Baba black dey pick offense about am pass other abused groups..maybe na because of our past with white men Sha Yes, e pass each other and na factors cause am

Na the factors dey determine how much a particular r reacts



0
0
0.000
0 comments