AFRITUNES WEEK #8 - " KING " BY 'FIREBOY DML' (COVER) || @VHEEKTHORJAY
Hello hivers, it's Afritunes week 8,I'll be singing an African song titled king,the song was written and recorded by a Nigerian artist named;Fireboy
Made using canva
In this song he beckons on his lover to treat him like a king,i hope you enjoy the lyrics and the video...
Thank you so much for watching
Lyrics
*Ouu aaa
Fireboy here so
Shawdy pull up in the backside
Gbemi sori bi gele
I'm a king ma fi mi sere
All the girls calling me bebe
See me see gbege mogbe
Fine boy wey con sabi sing again
Tell me wetin you need again
Omo forget see gbagbe
Me I be complete package ooo
Me I fit fight for your love
But I no fit beg for your love
I no fit beg for your love
I no fit beg for your love
Me I fit fight for your love
But I no fit beg for your love
I no fit beg for your love
No no we
Baby, baby se'mi bi oba bi oba
I want you to treat me like a king
Baby baby se'mi bi oba bi oba
Wetin you need bebe
I get sauce get juice bebe
I get everything for you babe as long as you dey
Bad boy wey you no fit use play game
I be king, ma fi mi sere
Girl, you know so ma lo farawe farawe
Me I fit fight for your love
But I no fit beg for your love
I no fit beg for your love
I no fit beg for your love
Me I fit fight for your love
But I no fit beg for your love
I no fit beg for your love
No oooo
Baby, baby se'mi bi oba bi oba
Treat me like a king
Baby, baby se'mi bi oba bi oba
Fine boy wey con sabi sing again
Tell me wetin you need again
So fun mi ki lo tun fe ki lo tun fe kin se fun e
Shawdy pull up in the back
Who is VheekthorJay
**VheekthorJay is a Christian,Drummer,Singer,Writer,Farmer,lover of hive,Badass Chef,striving to become a better version of himself.
He learns on a daily basis and looks at every disappointment as a blessing.
He is kind, loving and a good person
Thank you for always supporting him!!!!**
▶️ 3Speak
https://twitter.com/DurojaiyeVicto1/status/1522262906792026114
The rewards earned on this comment will go directly to the person sharing the post on Twitter as long as they are registered with @poshtoken. Sign up at https://hiveposh.com.
Mhen
Mad vibes
Great song bro
Even the Afri-tunes logo dey vibe to your vibes 😅😅😅
See that harmony at "baby se'mi bi oba bi oba"
Na studio remain naaa
This is good no be small
Ahh see as my boss hype me for here and i no check am
😂😂😂😂😂 thank you so much brother
Person just dey smile anyhow nhi
Lmao
Thanks sir
Your content has been voted as a part of Encouragement program. Keep up the good work!
Use Ecency daily to boost your growth on platform!
Support Ecency
Vote for new Proposal
Delegate HP and earn more
Thank you
Congratulations @vheekthorjay! You have completed the following achievement on the Hive blockchain and have been rewarded with new badge(s):
Your next target is to reach 6000 upvotes.
You can view your badges on your board and compare yourself to others in the Ranking
If you no longer want to receive notifications, reply to this comment with the word
STOP
Check out the last post from @hivebuzz:
Baba you finish work oo
No cap. You are actually good with this song. With the way I see you, Am sure you have something personal cooking up and we are gonna feel it
Big ups to you @vheekthorjay
Lol my boss
Thank you so much brother❣️
GREAT SONG BRO !!!! 🎼❤️
We're bringing our music community to Peakd, Music Hive. I would like to invite you to the discord:
--> https://discord.gg/2kxXDDbYCT
Peakd Community: https://peakd.com/c/hive-101452/created
Odysee Radio: https://odysee.com/@musichive:3/radiolive:d
Come exchange ideas with us, share work. We have many projects and we need musicians working here!
Remember to always use the hashtag #musichive.