HIVE OPENMIC WEEK-204 //∆\\ Song of worship. By @scottykriz

(Edited)

▶️ Watch on 3Speak


Hello everyone.
This is hive openmic week 204.
It's another beautiful week and I'm presenting something special.
I made a worship song which I'm sharing today for this week's entry.
I'm so excited I could be able to engage in this week's entry and with hope I pray to see you all next week in good health and good condition.
You all stay blessed and I pray you enjoy my original song.
🖤🖤🖤

=========={Lyrics}==========
oh yeah yeah yeah yeah yeah yeah yeah yeah
yeah yeah yeah yeah yeah yeah yeah yeah
yeah yeah yeah yeah
If I want to count your blessings
I no fit count am finish o
I no fit count am finish o
if I go count wetin you don do for me yeah
I no fit count am finish
count am finish eh
I no dey carry anybody for my mind
oh steady dey my road o... (Dey my road o)
plenty things e dey
wey wan weigh me down
wey wan weigh me down
buh you dey my ground
this rock wey you don come build your house
no storm wey fit prevail am
nothing fit to spoil am
this your blessings no go ever finish o
no go finish o
no go finish o.

THANK YOU SO MUCH FOR HAVING ME.🖤


▶️ 3Speak



21
0
0.171 PAL

8 comments
(Edited)

This is so sweet. The song is actually songs of worship. I'd we want to count our blessings it will be too much.
Thanks for sharing

0
0
0.000 PAL
(Edited)

Thanks for acknowledging.🖤🖤
Your presence is appreciated 😊

0
0
0.000 PAL
(Edited)

Wow great one
We no fit count the blessings finish
Nice one

0
0
0.000 PAL
(Edited)

You are doing well in your originals. Well-done 👍.

0
0
0.000 PAL
(Edited)

Keep it up bro, this worship song go well.
God’s blessings no go finish and e no dey add sorrow at all.
Well done sir

0
0
0.000 PAL