What any : A Freewrite
Did he tell you that he wants to start?
I agree. Messi tapped from his anointing
What any dad will say lol just to hype his son but the son is the talk of the moment and the dad is loving it 😪
Your akpu of two days ago still dey smell for my dm
You know ball ❤️🏾
They wanted to ne me Yal but my younger sister disagreed
They've replaced Douglas Luiz
Still got Tielemans, Barkley, McGuin omoo
But why Dem dy spread fake news say he carry injury
If you no wan watch leave na
Dem say e carry injury for indoor ge wey dem play
Lavia say make una take care of una fily and stop spreading fake news
E for first wait make e play full mins
E dey always kill me
Because you Dey act like say you no see
Which kind news be this
News shock me. Does anyone have the audacity to make publish a false news like that one?
Because he come media talk mean say he go flop?
It's a crossfire and if you're filiar with football crossfire shows om radio or TV, it's mostly that way.
Saying things to back their agenda
Fair enough. I trust your judgement when it comes to footie sir.
Villa sign Everton Onana for m?
Sheybi I tell you make you no smoke that Cana on snap that time
Why u no send the complete chat?
Which complete chat?
Deep down I still like this Antony guy
Used to be explosive
Rn I no understand
Dakid don buy market for Togbano
Jealous of that girl?
Tears dey comot my eyes
Shey na the cera angle abi na my eyes?
Make them no send that video here again
Na Tobi Snapchat baddies go dey jealous
See as una dy bash person babe omo
Fuck and go girl this guy label as spec
Since Tobi type this message we no see again
The fuck sef na lowkey
She go enter through backyard Comot for late evening
But the pikin them go born ehn 💀
Tobi from today no carry that girl follow body
Just make her your slave
Jealous and the girl wan wan make he peg
You go dey carry low-self esteem girls to make who jealous?
Lol na those girl wey you Dey carry now
Messi no go gree baff una pikin sha
Togbano you can do better
If na you Shey you go gree
Omo Dakid fuck you up guy
No be even the girl na the caption
Na wetin i ask when i see
Make una Dey cry Dey go
This Adu na idiot
Make una stop