Walking A Lot : A Freewrite

FUkUE5bzkAZT3HzV5tJDiU2ik81PCd4JCyhWnRcDN8XJsVFY3UNB8DCSkDrnRBuY7tnU4ERztptECfMJfK3DBtLNrJF5S6hGxLdXqvKMAkdG2pDhbUAhHQ4jZdWzfaFojfifdV85Yq1YSGMCFkZaThRAXMLYip2JCgri.webp
Correct that 2025 to like 2099So, Petrovic the fans pikin dey go bench or Waka comot ChelseaAlso Arsenal has the lowest wait for EPL winners trophy too.

Arsenal had only a 20yr wait. United,Chelsea, Liverpool, City, had nothing less than a 30yr waitMake una use glo, una no greeIf we look the negative sides to this thing MTN do,una go understand betterIf the protest leads to something awful, how will people contact each other to stay safe?Now, check the downside to thisI still doubt it is about that

If na that, other networks will followHow u go call person not to follow so so so path?Conspiracy theory go wound unaPeople wey their MTN no work sef no reach 3% of total numbers.
I get two MTNs sef. One for phone, one for Mifi. Both worksWho tell you??

You don reach MTN offices today??I no sure of the percentage but plenty people dey lament and their offices fullI get two people working for MTN and I called one this morningWhich kind maths be this na.

You see 80 million Nigerians there?If Nigeria na 200m people, people using MTN fit no pass 50-70 million na. Shey na 80 millions Nigeria dey use MTN??And many dey work like this wey nova fit go the officesCan be a lot of reasons.

But linking it to protests no suppose even dey as option.I no link am to protest but me dey look the timing at which they did this nonsense

Them for wait till after the protestOne person talk say make Nigeria tell Elon musk report Mtn. Them e go float thousands of WiFi balloons for airNa their average total registered numbers in Nigeria be that.9 mobile users for some northern states plenty like mad



0
0
0.000
0 comments