Every Club : A Freewrite

image.png
You guys need to start thinking for yourself That question was just a simple question baba, which one u enjoy pass inside afcon and euro..no body asked about the qualities..if u enjoy Euro just say I enjoy Euro more and move on That's why l asked of the parameters more measuring the enjoyment so we can compare with EURO Euro is second best after World Cup, argue all toy want E be like na law u study for school E get who follow u argue?
Na simple question na u de drag and suffer ur sef It's simple, you don't compare two things that are unequal.

Hope l made my point. U dey ask for parameters on top wetin u enjoy? He needs parameters to determine our own enjoyment o...no b juju be this Who even argued with u?

Oboy, u pass English for school so? U made no point cos there was never any comparison Remind me not to ever argue football with u again with this eye thing u just did today See ehn, only me dey street dey laugh the matter U even get strength to over explain sef which food do you enjoy more...eba and egusi or poundo and egusi...you're free to use your kitchen paramiters I first see that explanation e drop for the morning...I wan dey sure say na me him reply...lol...for such small question Which marresca best eleven be your your own... please add your parameters Omoh see squad
Una go cook wella for mid table again this season No be that Brazilian youngster be this Oh...you didn't follow our convo since morning I see say u no talk again na

U see say I just dey laugh since una start the matter

I was actually forced to talked when he talked of critical thinking when be say he is the one not even thinking the entire thing through at all If Poundo is fufu then l enjoy it with Egusi Don't waste your saliver, the next question is why did you enjoy AFCON more then we see if EURO didn't offer better one Na five odds them give man u at that time I don know say na enjoyment match Fans doing lineup for coach. Happens every season in every club... It's nothing strange bro even for match days fans fo this Rosenberg de Slaughter Man u sha Yes but the coach might end up doing a different line up So it doesn't matter if fans do it Man u should stop this nonsense and use better squad to do pre season.. What rubbish is this He wants to see how those young lads can key in Bro na scope we go dey use for each other now Men they take CANA for back this days Na u dey suffer urself

See how everyone dey look u, trying to prove wetin no even make any sense "why did you enjoy AFCON" if asked still doesn't warrant those meaningless epistle u dey write since morning



0
0
0.000
0 comments