Throughout Loans : A Freewrite
So, Napoli no really get fault
I dey talk of Saudi own
What if he no do well for galatasaray.. shey he go accept pay cut or prefer to run down his contract at Napoli?
He does well anywhere he goes first of all.
But still waiting for source
Saudi own be say baba no wan go yet, he wan try European clubs wey dey play UCL fess before he consider Saudi
So, when e no work, he reach out to Saudi too but Saudi don spend inside the money to sign Ivan Toney
Na wetin I wan explain that day for here be that say if they can ship out a player, they will sign him
They were m short
What if?
What Saudi is doing with PIF fund is strategic. In the next years, Saudi league might be the best league in the world
Even the agreement was still not covering his full wages
False
Okay
Let's say what if he injure and he leg swell up throughout the loan time.
I like this "what if" more than urs.
🏃♂️
Shey una no sabi say loan deal dey differs ni
Abi u think say any loan deal automatically means the full salary would be covered??
I hope he does well sha
Weytin do sterling???
Well, I sha know say he will leave Napoli before window shuts
As it stands