Costing Things : A Freewrite
I go face my club Another funny message Good good good Wetin concern City
Palmer did the same, them still sell am Thanks sir
What do you mean sir? Not if they keep Alvarez Uwelcome my fans
I mean the entire club This Endrick suppose dey prepare for Jamb next year. For Tiri kay? He will fail Nah
We are not sting Seven Kay? Too much Compensation money go dey inside and commission for omo onile (land boys) Imagine if this new Chelsea coach is actually confused 😹😹😹 I no need imagine am Against Wrexham, he showed a glimpse of it Do us small small abeg The man head don dey hot already Naa... That match was a total mess I no like the guy pattern of play atall We no too need signing sef this season..one or and we are good to go I pray he succeed Sha Na only keeper de em position that day He de show lukaku first touch vibes Na wetin I dey tell u
Cos e get wetin I notice say the man wan do but the players no fit interpret am The werey wan dey play high line wey pass Postecoglu own Person wey never reach anywhere wey hype don kill am Same thing wey kill Poste last season wey make Wamuonso dey blame am on lack of replacement of Kane na him Massaca wan do too That one don pass highline bdat oo.. na highway Na during Brazil match I see in errors This GUIU will be a great player 🔥 Na Madrid PR de cause am E no just good make person dey wish kid bad ni We got a gem from Barcelona I swear Jam key? He choke o Lamb