Wrong Stage : A Freewrite

freewrite.png
Like me now, I stopped to dey even pick some numbers, I blocked some and they still find way dey call me with another number
Getat
No be we say make u be virgin
People should hold their players well sha 😂 cos omo.. Chelsea is raiding
They should restrict Todd Boehly OPay Account 😬😬
No b lie

I know wetin I dey talk

If he say he isn't, ask how clitoris look like

God forbid

No babe for ikorodu fit come out say, I do anything with then

Infact for the full lagos
Heediot 😂😂😂
Season dey start next tomorrow

Hope u don wash your head 😂😂😂
U sef know say I know say u be virgin na 😂

Getat

Hope u don arrange your naira down
I de wait make e close
Make we leave
Weytin wan close?
Some people somewhere right now dey swear for some tes like this 😂😂
This is whyning
If my primary school students come out self them go see talk talkless of secondary and poly days 😂😂😂😂

Lmao 😂.. Foolishness at the national stage 😹
My baba say till washing night of season 😁
Washing machine nko
Na wetin the baba wan take wash me bdat
Chelsea get goal keepers for there first te 😀😀
Chelsea have signed goalkeeper Mike Penders from Genk for around $M, per Fabrizio Romano—he'll stay at Genk this season



0
0
0.000
0 comments