Who Get Its : A Freewrite

freewrite.png
Na who get money to waste dey buy starknet phone What if they come make up for their fuck up and reward greatly this time? me i go sha buy for buying sake not as if i trust them, I fit buy too especially if the price dey affordable, The phone go slow like a GB RAM d phone fit be g ram gb rom, but network fir be G, Never
Just expect from $-$
The phone go say at least we are better than Solana
Stark and Solana I no even understand the competition
Why Una dey yab starknet?
Solana na king where Starknet dey na
No competition at all
Starknet won't like to read this
I no go answer dog o
Ajá bawo?? Ọlọrun o ma Ni jẹ kí èmi aja gbewa wọ o Which kind human being be this??? Wetin make them think we go connect wallet? Sha connect out connect
Na watin I dey search for bro
If u see am first biko Exactly. That will be the welcome message when you on it Abeg who Don get reach billions pph for Musk empire, please screenshot I won use am dey motivate myself. ⁩ shey na you ba You sá like tó dey whine m.

Maintain your steeze, nor panic. Panic kẹ, Ọmọ Jésù o lè panic
Awọn babies nkọ nbè??
Na wetin Google dey show me ni, am not yoruba by the way I don't understand either. Nor laugh me but I know say baba Jay must talk
How are your children or babies?
That is the correct interpretation/translation.
I thought as much just wanted to confirm with yoruba Google
How are your babes (girlfriends)



0
0
0.000
0 comments