Top Scorer : A Freewrite

freewrite.png
Omo the no sure oooo
But more is kind of realistic
Ronaldo fit no play pass years
How this man is banging this figures at this age
He will with this fitness
He go reach or
keh dey play
Man been slacking already na
If e play reach e don try bro
I wan make my idolo get long life also
Fitness no be everything oooo
Body fit betray u at any fucking time
It's nature
He scored the th goal not up to yrs ago
That man story looks like film
Na when e reach man just start to dey score like water
This days players ehn if them don na that time dem dey slow down
Ronaldo and Messi is just a unique gift from God almighty
goals is equivalent to winning a world cup for Portugal
Ronaldo
Make dem no bring this one for receipts when he pass ooh
Make them bring na
Na my idolo I want him to pass normally
But age no dey in side again
I was just been realistic that's all
Let's just see and enjoy it
Rather than be putting theories
Lol
Person wey dey age like wine
Ok
One euro is equivalent to world cup like ur goat said..oya I don rest. Na ur goat talk no b me
Na theories dey make football sweet bro
Which win
I know people wey be Ronaldo boys for real
Which age like wine
Baba don dey play like in age already
Wine kor whiskey ni
Ronaldo is top goalscorer in the world in
Scored fucking goals at age like who does that
Only Ronaldo
Na only him fit do that kind thing
We are lonely at the top
Gben gben gben gben gben gben
Too much of alcohol dey make old man talk trash sometimes
Well it's understandable
Baba rest
Pele won
He scored goals last season
Make he just score plus this season I good with that
E don score already



0
0
0.000
1 comments
avatar
(Edited)

Hello.
Welcome to Hive.

To confirm your authorship of the content, could you please add the link to your Hive blog to your well-established social media account like Facebook, Instagram, or Twitter (which has not been recently created).

After you add the link, please respond to this comment with the URL link to that website.

You can remove this mention, once we confirm the authorship.

Thank you.

More Info: Introducing Identity/Content Verification Reporting & Lookup

0
0
0.000