Throwing Away : A Freewrite

freewrite.png
Una sha dey throw money
Them no get light old Trafford? 🀣
But we no throw on you na πŸ˜‚
That's my hobby
but, water full that stadium sha.. and Gaza people dey suffer for water wey stadium dey flood πŸ˜‚

how many utd academy players wan enter first te when dem go first mop floor in the morning before going to training Le. Very le.
But continue
Make una better do
The only way you can bant man u is through stadium πŸ˜‚
Small club true true
Na only Liverpool fit bant man u sha

The rest of you can't!
Not really
you should, cos you are always in his shoes whenever man utd and stadium is mentioned in a sentence πŸ˜‚πŸ˜‚
Funny 😹
I rather no get stadium than swimming pool.. I heard they are using water proof to cover it against start of season
dn!!!!!
Rather no get stadium like you get stadium
The ne old Trafford theatres of dre is bigger than Chelsea
I'm not even capping

I no kukuma dey chop fufu

Old Trafford> Chelsea
And once that time comes, he go dey push a narrative say he don discuss nothing to discuss again

Make person be clown and he doesn't know πŸ˜‚
The funniest part is that he just shoot himself
Who the se kompany beat???
I no even know
Old Swimming pool



0
0
0.000
0 comments