The BIG Deal : A Freewrite

freewrite.png
I was so confident on her
Me
Wetin disqualified her
She no run well. She started slow
She was the rd with .
Wetin she drink
After setting records, come still comot from competition
Make them ask people wey dey in charge of our athletes, something is wrong somewhere, She still get chance sha, She's out, He is talking about chance to come home, Person wey de Airport like this
She can qualify as non qualification spot
When bad government dey
Nothing dey work
Okay, good luck to her.
Anything government officials come greet them for any tournents
Them dey also jinx

He say na club politics
Him sef don tire 😂

Him no know wetin he wan defend again
Even him himself, if e no take time, Chelsea go sign
E just dey shout balance sheet since

Be like say na business studies teacher he be
🤣🤣
Oxygen Wear jersey, jog ball, upload h for Twitter, den go sign u 😂

Make I go buy ball
Lavish daddy
Swear say if Chelsea come for you now £k you no go denial everything join
E go bi like years contract 🤣🤣
U dey crase?

If Peter fit deny Jesus, who be me?

See u o 😂
Will you sign for this duration
I will sign for
Wetin dey do u
U no dey dre big at all
That's the picture
Which yeye picture
Neto C- kini big deal😀
Na fre I dey after
Todd boehly de exploiting the system with his long term contract.
FA just dey look make he continue troway money

E don pass exploit, e don turn mumuness
Solanke to Tottenh is done



0
0
0.000
0 comments