Something New : A Freewrite

freewrite.png
So u guys don dey feel how old glory works abi
True .. Na USA dem be na..
u see this life ehn person own turn go surely come
Before we win cup back to back if we talk A Chelsea people go talk say wetin we wan show wey pass old glory
Arsenal wey we dey abuse go still win plenty chpions league it's just a matter of time I swear
Everything na time sha
Who believe say Barcelona go fall of so quickly for European level so quick
But time no fit solve this ones problems
Who be man city wey just come break record anyhow
U be cow

Fullish man
Na do life be
Everything na opportunity just use well
Arsenal own an village people
He pain 😀😀😀

E pain me na

😭😭😭

Fullish man
Come to think of it
I supported that club as a child
The only te wey big pass man united for England na Liverpool and that's fact
But when we are talking about current form we no even dey top
Una come carry league...but e fit be our children fit withness after we don kpai finish
Talking about another club is not your business man

Face your club
Jomex

We go carry soonest than you think
Arteta wan sign new long contract

The moment man city fall off I just pray make man u don pick Wella by then I swear
That te na cheat code
u dey craze
Even Madrid feel for chpions league
Them know say them play better te
I pray una carry



0
0
0.000
0 comments