Seeing Another : A Freewrite

freewrite.png

Where u dey get this kind news now
This message was deleted
Doesn't make sense

Why u delete ?

I had cut lol .. I no come understand wether na so them Wan do this season?

Torh I for say why bisaka go b mila
Yeah.. You see say I de surprise na
Kai....
Havertz
Ekwenzu Romancia mmiwata

I know na, Lacoco water shey na true ? I no dey like hear one side of the story
Him no fit deny Ahhh, He still made attempt yesterday after match yesterday when he called me, And e never knack magun
Thank God say I lock my wife for room, he for tif her from phone call, He get anti magu, Sha no ever trust that werey with ur wife

Why una de plan me bad?
Brownies wey get weed

Come find better chilled caprisun

See another one

Capri wey get codeine abi
Awusubilahi
Na caprisun I talk sir

Omoh jota is underated sha..dude is a silent killer..see mad goal

Ashawo dey do things for this preseason Sha
Slot ball no too bad..he get the idea and we get the players to fit play ..we just need just one or two signings and we are good to go
U dey crase

Shebi u say una no need when I talk
Nonsense Ejebailo pikin
I no talk say we no need..I said aside DM position no b say we need too much signings..u say make we buy attackers and I say we get one of the best Frontline for Europe..stop de smoke igbo
See wetin I talk cow
I've always maintain we need one player..and I also explained why we no need forward signings for now.
See my reply



0
0
0.000
0 comments