Second Half : A Freewrite

freewrite.png
I no watch second half. Nepa comot their light. So those blue Jersey guys dey lose again?

Them go later dey compare with saka
Pain no even allow u fit type well again U be fool No b the guy fault

The te is disjointed for now, Omo, eyes don red, My own be say why remove Lavia? Lafia
Pele, pLavia sub was a terrible one
See as kova just glide for midfield
Season just started and u don dey do typo 😂
This season go long But comparing him to saka na waste, Lemme ooo Their roles differs

Na wetin they no wan understand

U nova see anything

Eleribu Sanchez cannot save himself from she
We see mardashvili for ground go buy bench warmers Jorgensen 😂😂
Lukaku is still a Chelsea player na, abi?
Can’t they settle and use him since they still settle his wages?

He’s far better than Jackson
No going back on Lukaku.. he's gone
Petrovic over that guy abeg
Walahi
Leave the guy

Ble the players dey follow Kova like mumu
Ano no why this apari no like petrovic
U no ble Enzo wey comot body as if nothing concern

U dey ble keeper
What’s the situation exactly?
He doesn’t want to play or Chelsea doesn’t want him anymore or it’s both?
U no ble Caicedo wey him body top stiff, u dey ble keeper
Yeah.. all bridge burnt



0
0
0.000
0 comments