Humble Self : A Freewrite

avatar
(Edited)

freewrite.png
His workrate, even De Bryune no get , bcos maybe he nor need sef, orher players dey do their part. But with Harvetz's lack of initial speed, Odg will lead the press drop deep, shift to left, shift to right...

In the EPL he's ongst d top jn distance covered.
In the past hours

e dey here
It's the Jie who thinks because Chelsea have many players all of them have to be in the pitch the se time you should ask

Enzo Maresca“I just try to be honest… I told Raheem he’s going to struggle to get minutes with us. Chilly, he’s going to struggle here too”.
Maresca don dey talk much oh
So na untill weeks before window close he'll start looking for another club?
Well... the Internet doesn't forget
We dey
Forget what
When windows dey close??
Time go tell
And it is okay to buy players and just dump them???
Tell what? What exactly are you talking about?
Na why I say Good or bad

We all dey here

Inside the , one must happen
I think September
Sure
And who tell you Chelsea is dumping them? 🤣 What is this sef 😂
Na on Sunday be that
In all

We are here
No be all those many many talk
Lol
Season just start

Let's enjoy it
Na una de do the many talks sef 😂
Yea. Probably early hours of Monday
Chelsea is buying
Una de talk 😂
😂😂😂
So na we dey talk all these many talk ba
you get time seh
You are very funny o 🤣 so he for no answer questions them ask ? 🤣 🤣
Lmfao 😂
The issue was sterling now. Na there the convo start
🤣
Sorry oo

Make una keep on buying

E no concern me

Make una buy join

E no concern me
available o
That's was not the first impression he has when they first met when he resumed training. So I heard sha. That guy give his best and least not waiting till these last moments
And other wey dey give opinion on football as per they are lover of football are now the ones that talks too much ba

Omo
Chelsea fans 😂😂😂
That's the thing.. It's none of una business so make una shut up 😂 😂

Chelsea is buying aimlessly.. Na only una clubs de buy well so face your club and win the league. Simple 😂😂
e no suppose hard
😂😂😂

When it comes to Chelsea it is none of our business



0
0
0.000
0 comments