Doing It Wrong : A Freewrite

freewrite.png
We dey here shey
Arsenal is good.. Them buy good players and buy well.. Now win the league and win Chpions league πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

Simple
For their mind "them smart"
Yes oo
We gather dey here
Face your club bro

Arsenal winning any trophy isn't you business

It is so simple
Lmao πŸ˜‚
E no supposed hard now
Na striker remain. We created the highest chances. in open play. Lol
At all oo

My brother
Seizures hold other players to score
Not your business ooo
But when it comes to other tes, it is fully your business πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚
Simple stuff πŸ˜‚
You guys will never sieze to aze me πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚
When them catch una.. Una go call banter opinion πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚
I know how ETH was talked of when he was talking more

You guys didn't say it is none of your business ooo
Pele Caesar πŸ˜‚πŸ˜‚
Catch us πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

Menh

It is clear na
Oya use the word "face your club"
πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚
Chelsea fans

Normally

Na una way πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚
Used here πŸ˜‚πŸ˜‚
Shey na here we dey na πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚
Even club wey never get the kind achievement you get go dey talk πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

Make Una go cope with your shield and fa cup abeg
Na here we dey

No leave

No transfer for now πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚
Chelsea spending de pain all of them πŸ˜‚
Everyone go face their club tire πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚
Swears bro.. we come still Sabi sell πŸ˜‚πŸ˜‚
When person dey give arsenal injury update πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚. No mind them
Just chill na πŸ˜‚πŸ˜‚

Face your club ooo
πŸ˜†πŸ˜†πŸ˜†πŸ˜†πŸ˜†πŸ˜†
Arsenal is good..playing well πŸ˜‚ but we reach domestic cup finals last season and una win anything? 🀣 What's the difference? 🀣
Them say make we face our club
πŸ˜€
Go and play your conference league play off with servette abegπŸ˜‚
Face your club



0
0
0.000
0 comments