Better Hiders : A Freewrite

freewrite.png
We should face our club
Better hide your face b dey come for you 😂
U dey craE

All these copy and paste merchants
Someone that's not even earning up to k
Hide wetin

I be one man Boko Har
Player never leave but them dun collect him jersey number give another person.

What a club!
Make una leave agbero fc oo...there fans na emotional people full there o
Dem don drop for una WhatsApp group again
Emotional keh
No oooo
Them don kolo ni ooo
Madness
Ire ooo

What he is saying is that.. He has a job to do , and he will not leave his job to do administrative Job
So wetin Man utd do Ronaldo, sancho and Greenwood na wetin?

Oga if you wan do emotions. Go find relationship
Hahaha
Na small thing they trigger them o
I got that stuff I asked about yesterday
Make them face problem wey them get
Face ur club

Wahala
All of una just dey complain.. If Chelsea like make dem sign million players.
As far say dem no kidnap or make any player sign under duress..

Make dem dey sign go.

Abi the footballers fily no go chop too?

Man utd collect thier jersey number? And again,those u mention na different scenario
Ooh.. E even worst pass the jersey number issue sef
But when man u sign Maguire una say na waste of money
When we sign Antony we wasted money
Shey na me pay the money abi na me dey pay the salary?
The thing is u no fit know how it feels until them do for u
Chelsea fans de always derive pleasure talking about another club, but when u face there own issues them go start de lent
Bro it's part of bant so enjoy while it lasts
Shey Chelsea sef never waste money for players?
Se way una do us when we wasted alot of cash
Na una turn
Embrace
That's what saying.. You can sign a player based on many features

up sacking him



0
0
0.000
0 comments