You Get A Little Money
If u fit chest rate come
I can sell $. for you at #/$
Lol. Te wey no win trophy dey tag me
Abeg Man u scores nah wetin
I just dey wake ..i heard man u played today
Their data don finish
Dey no day online
orin ori ori iku
I thought there problem was gone, lets hope they recover soon
They wan beat city?
Oya come make I dash u 😒
Peace maker lack peace
peace is a dirty word boss
Only de weak stand for peace
Abeg make una wey be idolo do giveaway abeg
Make una no spoil parol for me ooo
Hunger dey catch una and una no fit talk
No use me shine abeg
Wetin dey taya me pass for dz space be say...

You make more money but you get small money but you no fit touch the money wey you get even if sapa dey strangle you because say you make more money.*
It's crazy mehn.... inside that hustle self that money wey u dey keep to find more fit turn zero
Make we sha dey see our own do
Everybody dey beat Man city, e reach man u turn them chop beating
If new taker just collect money na this kind talk friends and fily go dey use collect money from you.
If new taker turn old taker na this kind talk fily and friends go dey yarn for mouth
Omo d way phones don take over human sympathy eh .God help us .
But why she jump first na e I want know